Bandit killing: President Buhari condemn latest kee-kee for Sokoto state
Published on: Saturday 20 July 2019
Nigeria president Muhammadu Buhari don seriously condemn bandit kee-kee wey waste 37 pipo lives for Sokoto north of Nigeria. Oga presido wey tok dis one inside statement wey im senior special adviser ...
News source: https://www.bbc.com/pidgin/tori-49061914